Jizos Kraist
na one profet wey liv for dis wold meni meni years ago. Akodin to wetin
Kristen
dey tich, Kraist bi di Son of God an di Saviour wey de save the wold fom dem sin. Enibodi wey biliv am go get life wey no go end. Dis Jizos kom from heaven from
God
to dis earth.