한국   대만   중국   일본 
Usain Bolt - Wikipedia Jump to content

Usain Bolt

From Wikipedia
Usain Bolt
pesin
Man abi wuman man   Chenj-am
Kontri wey e kom from Jamaica   Chenj-am
Country for sport Jamaica   Chenj-am
Nem for lokal langwej Usain Bolt   Chenj-am
Orijina nem Usain St. Leo Bolt   Chenj-am
Fest nem Usain   Chenj-am
Famili nem Bolt   Chenj-am
Short name Usain Bolt   Chenj-am
Wen dem bon am 21 August 1986   Chenj-am
Ples wey dem bon am Sherwood Content   Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok English langwej   Chenj-am
Wok wey e dey du athletics competitor   Chenj-am
Trained by Glen Mills   Chenj-am
Honorific prefix The Honourable   Chenj-am
Wie e dey liv Kingston   Chenj-am
Member of sports team Racers Track Club , Central Coast Mariners FC   Chenj-am
Medical condition COVID-19   Chenj-am
Sport athletics   Chenj-am
Sports discipline competed in 100 metres   Chenj-am
Record held Men's 100 metres world record progression , men's 200 metres world record progression , Men's 4 × 100 metres relay world record progression   Chenj-am
Official website https://usainbolt.com/   Chenj-am
Described at URL https://www.obalkyknih.cz/view_auth?auth_id=xx0136577   Chenj-am
Holds diplomatic passport of Jamaica   Chenj-am

Usain St Leo Bolt (dem bon am on 21 August 1986) na Jamicain forma sprinter, wey plenti pipu sabi am as pesin wey dey run pas for di wod. E get Wod rekod in di 100 metres, 200 metres, an 4 × 100 metres relay. E get 8 Olympic gold medal. Na Bolt bi di onli spinster wey win Olympic 100 m an 200 m awod for 3 sem times Olympic (2008,2012, an 2016). E don win two 4 × 100 relay gold medals. Wetin mek plenti pipu sabi am na as e win dobu sprint in wod rekods times for di wod 2018 Beijing Olympics.

Hau e tek stat life [ chenj-am | chenj-am for orijin ]

Dem bon Bolt on 21 August 1986 to Wesslley an Jennifer Bolt. In Sherwood Content, na smol town wey dey Jamaica. E get broda wey bi Sadiki, an sista wey bi Sherine. Im papa an mama dey sel smol smol tins for di aria, Bolt lik to dey pley bol an cricket wen e dey gro wit im broda. Bolt go Waldensia Primary, wia e stat to dey sho pipu dey e Sabi run for primari skul. Wen Bolt rish 12 years old dey don sabi am as pesin wey dey run 100m pas for di skul. Bolt lik to dey sopot European teems like Manchester United an Real Madrid.

Wen Bolt enta William Knibb Memorial High School, Bolt still dey du oda sports, pesin wey dey tich am cricket kon notis sey e sabi run wel wel, wey mek am tel am sey mek e dey run. wey mek am tel am sey mek e dey run.

Wen Bolt dey smol, e go Sherwood Seventh-day Adventist Chorch wey dey Trelawny, Jamaica, wit im mama. Im mama no dey giv am pig meat bikos of wetin dem bileaf.

Im Pasonal wok [ chenj-am | chenj-am for orijin ]

Bolt tok sey e like to dey danc. Pesin wey e like to dey kopi na Herb McKenley an forma Jamaican 100 m an 200 m wod rekod pesin Don Quarrie, Michael Johnson, di pesin wey get 200 m rekod pesin dey insaid pipu wey Bolt dey kopi.